Shared Via BBC Pidgin
Ghana don climb ontop South Africa to become di number one gold producer for Africa, according to one new report from Bloomberg.
Bloomberg wey be sabi pipo for money mata say for many decades na South Africa bin dey wear di crown but high production cost and labour union mata don show dia gold mining industry dia pepper.
-
Gunmen kidnap two Canadians for Ghana
-
21 people dey face prosecution for corruption-related offences – Prez Akufo-Addo